Local vendors sharp pass dex if you ask me, na just to get a trusted person and you dun dey trade with peace of mind.
Local vendors make sense for people wey don dey trade with them long before this issue even start, but for person wey don dey trade with global exchanges, e go hard for them to find local vendors wey dem go fit trust. If more members of our local community here fit dey run this local currency exchange, then e go make sense pass, Brainboss are you still a local vendor?