Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: As a newbie how many post are you meant to post per day?
by
SlowPP
on 14/05/2024, 10:24:49 UTC
Obob any post or thread wey you feel say you get something to yarn nor fear to drop your two cents for there, this na discussion forum we dey and na our work to discuss any topic wey dey ground. You fit make as many posts as you can, there nor get any rule way dey restrict newbie account from making 20-30 posts per day. The only advice I go give you na say make you do the one your power reach, the day you nor see body post leave am for another time nor put yourself under pressure. Na quality matter pass quantity.

This kind comments dey give me Joy Iswr,na person wey put himself for pressured fit go use him head enter wahala,I no dey to pressure myself tho I contribute to wot I understand on , some newbies are all after merits nowadays,me wey don dey dis forums with 1merits self stil de buga cuz nobody write work for me na my understanding and my write up ,some think na to post everyday be work self .