Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism.
No be say em de cause some of the hardship instead na wetin de cause the hardship for the country, greed and selfishness and greed no allow this country develop and before we de complain about poor development but now the matter sef don worse development now na hunger sef de worry everybody, prices just de go up every now and then. Some people say corruption and bad leadership de everywhere but Nigeria own de on another level and now that the youth don’t depend so much on working for the government because of lack of jobs in the country and have now found a way out in online works government still wants to close down these online job opportunities for us. What exactly does the government want, do they love seeing the people suffer? Lots of people have been surviving through cryptocurrency and now the government is trying to shut it down, just imagine the number of people that it will affect.
Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good.
Thee rate of corruption is just too much and the worst thing is that things are not getting better they are getting worse and with the look of things we don’t even know if things will really change in the country. Let’s just hope a better government will come soon to give us the change we want so badly.