Inasmuch as Bitcoin don stay Tay for the world, we no fit overlook the fact say it's still relatively a new technology, compared to other technologies that have been and still in existence, and it'll still take several years for Bitcoin to gain mass adoption, although millions of people around the globe are actively involved in the cryptocurrency business, but compared to the overall population of the world, you'l go know say plenty people never even dey involved for Bitcoin, that is to say that bitcoin still need more time to reach that level of mass adoption wey traditional banking systems don attain.
So when time reach wey Bitcoin go gain such popularity for this world, both old folks them go follow use am too, but for now, the thing go too dey complex for them, even when you explain am for them, them fit talk say na scam self.
Not too go far, ma bro. Currently like this many of our old men for house still dey tell us say one day this tin fit crash come latter be scam, say make we mind the amount wey we put inside. No matter how hard we try to explain dem no dey gree, but if to say our government don legalize am to the extent wey we dey use am for our daily transactions sef e for make plenty person believe say Bitcoin no be scam and that go increase the amount of investors for this network. I no know why many of the governments dem no wan free learn from EL Salvador. You can imagine the growth and success wey Bitcoin don carry out for El Salvador body since when dem accept am as legal tender, but yet government go dey think say Na Bitcoin wan fall Thier economy.