OG wey no dey gree leave alcohol, nobody everytime wey wind blow wey foul nyash dey open oooo. The bastard wey carry you and Pokapoka mata come Meta that year still dey active for the forum? I remember how we shake everywhere.

Who dey breeet! I remember dat ur shout that year. Mehn! Engineer, nor be small matta dat period but we sha thank God how d whole thing later went. E don tey wey I even run into Pokapoka sef. Abi d dude don join football academy com leave cryptos?
On the alcohol part, na Rivers clique here still be champion. If I lie, ask
...read moreMeh Pokapoka was never the same after the incident, before Dem arrange him matter finish person don already take him slot for the campaign but as the name wey hot that period him come dey run one mixer join so, felt too relaxed. Na so him steeze too come finish. He's not longer active here but you go always see am for campaign applications thread.
The forum life be like Ogboni, if you join, you no mingle with the right cartel even POS operator go get money pass you.
First of all I wanna thank
CryptoprenuerBrainbos and Mpamaegbu for making this place possible regardless, I mean this board is happening. E get waiting our Moderator talk wey I don see so much sense inside, e get some people wey dey bring for this community and because they have been introduced they feel like they have arrived, they feel like they can do without the person that introduced them here. Time will come when they will run back for advise and help because they are yet to arrived. My advise to some people be say no take because say you be graduate and person wey introduce you here no be graduate come dey feel say you go well for this place pass am that one dey sha but note this place is not a school were you can at smart person, always ensure to follow someone that brought you here e get why.