Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Na misinformation, uninformation or greed
by
CryptopreneurBrainboss
on 09/08/2024, 22:16:42 UTC
It is greed and pride ,if am not mistaken he's aware of Bitcoin,he feels what he can get from Bitcoin,he can also get from can also get more from other coins within a short period of time,he wants to show off, not knowing that Bitcoin can't be compared to others cryptocurrencies.

Most investors are like this, they're just desperate to invest in the industry because they want to show off their wealth as others are doing and this make them to have the mentality that they need to make money fast instead of having a long term investment mentality that helps you to build your portfolio with focus on Bitcoin because it is the only go to coin for a long term assurance. Altcoins can easily die when they don't get the attentions that they use to have before but Bitcoin is always the focus of attention at any given time so your investments in Bitcoin isn't going away but staying until the next bull markets.

But you sabi people wey don Dey crypto for some time, and dem sabi Wetin crypto Dey about, den they still decide to put their money in shitcoins, then I will say that’s greed because Dey know d risk involved in it, but na d instant money wey Dey shit coins, na why dem put money be that. Because they know Dey can’t make quick money from bitcoin, so they decide to go for shitcoins.

If to say this people demselfs the truth say na gambling wey dem dey do and them no dey expect anything then their decision can be understandable but this one na say dem go pack all their money go put for shitcoin wey be say dem know say the lifespan no long because immediately a new shitcoin comes, most investors go move to the new one so dem fit be among first investors to make dem fit cashout early, come run but them dey always run out of luck and get stuck holding worthless tokens.