Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Crypto is really helping
by
Egii Nna
on 01/09/2024, 20:15:02 UTC
Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.
  Crypto dey help oo, even me to i know people wey nah crypto help their life wen dem dey poor but because of crypto dey were able to survive .so imagining a life without crypto many niggas for no survive dis hardship because even the salary wey all dis company dey pay per month for no reach to help niggas cope with this hardship. some niggas wey get skill use this crypto money invest in their skill and talent and continue with crypto and their life is far better now, so this crypto help many life build many skilled youth and help dem achieve their dreams which if though say crypto no dey dem for be big criminals or some go do ritual.
  Crypto really help and a life without crypto for don be terrible many people for don dropout for uni. crypto has also bring more job opportunities filling  the gap in the country economic and reducing crime rate for but the skilled and unskilled individuals.