Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: A better Nigeria
by
saintC
on 19/10/2024, 20:07:01 UTC
I think the newly elected government go better pass the previous one and president tinibu go help improve our economy, education and technology just like e been do to lagos state when em be governor.
 Judging from how em done take dey open borders and a lot of promises wey em done make, eh even talk say eh carry the youths for mind and most of the people eh go give appointments na youth.
Wetin una think about this talk?
All na lie, we never still get eye opener, to know say the government no get youth for mind and even the whole country?
See how things deh go..... Be like na to look for anoda country answer their citizen oo, because here hope slim