Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: BSC deposit and VAT fee
by
Mpamaegbu
on 29/10/2024, 08:41:36 UTC
I guess Kucoin is looking for ways to make regulators to give them license to fully operate in Nigeria. But I do not think this has been fruitful.
I nor know wetin Kucoin dey try achieve wit dis self-centred Tinubu administration wey dey make dem wicked their customers like dis. But whatever e bi, I can assure dem sey dem go lose big time wen all dis pass because many Nigerians go pass their hatred for owa govment to dem for exploiting us now. I like as OKX handle d issue. To close shop betta pass dis nonsense wey Kucoin dey do so. Anyway, I'm enjoying my trades with Bybit almost effortlessly. One road nor dey lead to market.