Let have your say
You funny sha. How you take wan even think sey a thing like dat will happen in Nigeria? Any country wey dey use corruption baff nor go wan to use Blockchain do dem transactions because of the level of transparency involved. Nothing dey hidden on d chain. No magomago at all at all. Make I even ask sef, wetin even happen to d e-Naira wey Bubu administration floated just to make a caricature of Bitcoin and divert owa attention from cryptos? Where dat wan dey now? Shebi e don cast?
When I see the post before I just dey even wonder watin eve make this guy even think this thing because if you ask me, he supposed know how this naija be and if anything it's all corruption and I believe the government officials will desperately fight anything that would lead to them not having their chopping and that's why there are after so many things that would bring positive changes.