~snipped~
E dey okay to trade with remitano?
E get wen I read some bad stuff about dat Remitano last year or two ago sef. I nor know whether dem don rectify all dat stuff by now. Me, I neva eva used dat Remitano b4. Maybe awa people for here wey don use am or wey still dey use am go fit respond on dis to give us betta information.