Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: I do NOT longer trade p2p! 7th Jan.2025 - Igebotz
by
Majestic-milf
on 07/02/2025, 14:28:58 UTC

E get wen I read some bad stuff about dat Remitano last year or two ago sef. I nor know whether dem don rectify all dat stuff by now. Me, I neva eva used dat Remitano b4. Maybe awa people for here wey don use am or wey still dey use am go fit respond on dis to give us betta information.
I Neva really hear any gbege for their side as nah the platform my guy dey use trade him coins and them dey behave well if nah that one I just say make I ask confirm make we no go hear story that touches the heart.