Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: I trust BTC more than I trust my bank
by
Mate2237
on 11/02/2025, 17:00:09 UTC
My friend was like this one wey you carry all your energy and almost all part of your income dey invest in BTC make BTC no give you high blood pressure one day oh no say I no warn you oh,I was like see this one me wey trust BTC pass my bank, BTC is a typical example on how human being dey take dey crate value for them self no be rational currency,like fiat money oh everything about BTC now legit one,the Bola tile history clear,market value clear,store of value clear,so wetting you won tell me again,and him come say since you are investing in what you believe there no problem,and me too told him believe what you know my trust for BTC ney wetting dey motivate me into the future mostly now wey we dey bull run.
Normally Bitcoin na very good asset wey be say if you HODL am, hope go dey for you for future compared to fiat banking system. If you put $100k for bank for 5 year ago and put $100k for Bitcoin thesame time frame, you go get reason to believe say Bitcoin na investment person sopos put him money. Money for bank na just money wey bank they use make profit by lending to another people. Even if profit go enter na just small thing compared to wetting Bitcoin go give you in 5 years time. If you check Bitcoin as at early part of last year Bitcoin been dey below $50k but before the year run out e reach $108k. And local bank no fit give you that kind profit percentage.
I agree with you because banks even cut your money all in the name of charges such as maintenance fees etc so it's better than you should trust Bitcoin which will give you value for your money more than our convention banking system because if you invest $80k for a period of four to five years you are going to get value for your invest because Bitcoin is something that grow over time and these qualities of Bitcoin has put in a better position more than our traditional banking system

Bitcoin is something that should be prioritized over bank because of the potential that it holds for those who foresighted to see the future because with the way and manner the world financial system is heading to crypto currency is gradually taking over the financial system so Bitcoin should be trusted more than your traditional bank