Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: My People "How Market Today"
by
Mpamaegbu
on 19/02/2025, 11:15:07 UTC
~snipped~
E be like If you catch this person, yo fit comot him teeth but sir please take it easy on us the new members because it’s not as easy as you might or be for you as we’re all trying to fit in and no one came here 100% knowledgeable of the ways for the forum...
😂 You nor go too blame Barikui1 for d way wey im take react. Na because anything wey get to do with exposure of privacy we nor dey take am play here. How OP wan begin ask for where persin live publicly na? Dat wan nor go at all. On OP part, nor be everithing be cruise here oh like d regular shoshia media. Dis place be lik real workchop. We dey dey serious here. Even wen wey dey play and unwind, we still dey maintain dat steeze of seriousness oh.

Una doh. No fighting 🤔