~
Half knowledge they say is more dangerous than no knowledge and that's why I'm never surprised when people with very limited knowledge about cryptocurrency tries to portray it as engagement that majors on criminality.
Someone like Seun Kuti nor dey gree sey him be ignoramus for anything. He must drag wetin im nor sabi. If to sey d thing pay, him go begin buga and claim useless OG and smartness. Though I nor dey support scam and Ponzi schemes, d persin wey do im sista dat strong thing deserve one bag of agbado.
Crypto is one financial engagement that has the power to make or mar you...
Na honest truth be dat. Jokingly, I dey even call cryptos blood money. One single airdrop fit turn a koboless persin to millionaire in naira overnight.