Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: E be like say we need our own local trading board or something like that
by
Zanab247
on 05/03/2025, 15:10:45 UTC
Forget this investment something way everybody dey talk for here many person wan reall start to trade so that they fit they get small small top up for their account but them no no how. I go like make this thing work out, i go they follow this thread back to back i =f things work out well.
Lol, anybody wey wan learn how to dey trade no go dey wait for a trading discussion thread or child board to start, e get plenty resources wey dey online wey person fit learn how to trade, there is still a trading discussion section in the English forum too.

That said, newbies no suppose dey reason trading oh, hodling is a much better option, but my own be say if you truly wan learn trading, you no need thread for this local board to start.
There are some newbies who understand this our broken english very well to understand crypto discussion, which is the reason u seen many members has improve in other general discussion section. The way some will be bold to ask questions about crypto in this local board, it will be difficult for them to ask such question in other forum because it can make them not to be active again in the forum until he or she recover from the disgrace given to he or her.

Despite I learned trading from this forum, there are some discussion section u will enter to meet some good users that have excellent wisdom about trading and you will see the signs of trading expert in them.