Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: When is the best time to sell your investment.
by
letteredhub
on 07/03/2025, 22:06:47 UTC
you fit sell today at a current value of $100,279.70 and tomorrow the price skyrocket or you fit say you Wan leave am make the price high small before you know the price don fall.
That na why you no suppose dey try predict the market accurately, just set your target and if you achieve am, you can do whatever you wan do. Remember say bitcoin no be get rich quick scheme, so anybody wey dey buy am because dem wan make money immediately go dey disappointed. Bitcoin dey volatile, but if you dey ready and patient to hodl am for the long term, you go make profit, just ignore all the fud and correction in price, if you fit do that, then you dey make progress as a bitcoin investor.
To invest in bitcoin and to come the hodl am for like 1 or two circles inno easy oh but if the investor fit dey patient hodl am that long him must make substantial profit from the investment. And whetin for fir help person to hold without pressuring to sell nah when be say the person get another source of income way dey reliable and where you match your leg on till the target duration you set reach. Because na lack of that source of income nah the make plenty people get easily affected by FUD  to rush go sell even in loss.