Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: U BELIEVE SAY NAIJA WAHALA NA SAKE OF SAY NA OLD PPL DEY RULE US?
by
Mr Reporter
on 14/03/2025, 06:29:57 UTC
Naija wahala no be because of say na old people dey rule us, na because of greedy and corrupt men. And even young people fit dey corrupt too as no people dey perfect, you go think say most of our politicians no know about crypto but you are wrong, dem know, dey just no want make e dey acceptable because Dem no go fit get their normal share of every transactions wey we dey do as Dem dey get share for our traditional transactions.
If we wan check am self all this Naiija wahala na complex

issues and can not be track back to the past politicans,

truly dey play big roles in the contributions to many thing

country challenges we are facing today, the trust is most

Nigeria politicans are not openly investing in l

cryptocurrency but most of them may use bitcoin to hide

stolen assets due to anti corruption agency that will track

most huge  amounts they prefer to hide it there.

Why did you think when the government ban

cryptocurrency the same politicians bought back enaira so

they could use it.