Me dey see am jare, wetin be the difference between thief and business man, na just pay small chop big? Na so people think say if you chop small, you go fit chop more? Me sef, I no fit even understand wetin dey happen for this Bybit P2P, make una no fall hand for the kind trick this guy dey play. Na only God go save una. Me, I dey tell una say make una always confirm payment before releasing the coin, I go even add that una follow the chat history until una see the money enter account. Na just to avoid this kind thing wey go make una suffer.
The vendors for there de like play smartness; those vendors wey de try see if dem fit scam person de always write say dem don pay you, and you no go see money for account, them go come de chat you say make you release coin since them don pay money, meanwhile dem never send am, some of them self na if dem see say you self know wetting you de do, ba that time dem go come go make payment.
Some of us are not making good check in the vendors before placing their orders, these vendors get do get feedback from other customers; in order to be safe, always place an order with a vendor that have the highest rating and large number of orders that he deals with, that will give you some assurance that the vendor is legit and can pay your within the specified time.
Make sure you confirm your money before releasing you coins to any vendor, do not accept any negotiation from any vendor in the chat section.