Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: I trust BTC more than I trust my bank
by
Juicyhome
on 19/03/2025, 09:11:30 UTC
My friend was like this one wey you carry all your energy and almost all part of your income dey invest in BTC make BTC no give you high blood pressure one day oh no say I no warn you oh, I was like see this one me wey trust BTC pass my bank, BTC is a typical example on how human being dey take dey crate value for them self no be rational currency, like fiat money oh everything about BTC now legit one, the volatile history clear, market value clear, store of value clear, so wetting you won tell me again, and him come say since you are investing in what you believe there no problem, and me too told him believe what you know my trust for BTC ney wetting dey motivate me into the future mostly now wey we dey bull run.

Everybody with their own mindset. You no go fit expect your friend to dey think 100% like you. Though na one or two similarities na make una turn friends but that on no mean say una go come get exactly thesame goal. But based on the fact say the guy na your friend the best tin na to just sit am down one day make you still educate am about bitcoin, but make you no forget about the risks part oo because many people go one introduce bitcoin to newbies then dem go come explain only the sweet side, and when the trainer don start to dey see the dump and other kinds of tins wey no dey In alignment to watin dem here dem go come panic and from there them go sell their coin lass las den go come run at loss.
For him friend to talk like that, its that his not seeing the evidence in him. like i always tell my friends Bitcoin is optional, if you like you invest if you like do not invest in it, tomorrow will tell who's right or wrong. no need to to argue about Bitcoin with your friends. those that want to invest tell them all you know about Bitcoin and do not force them to invest. Some of our friends still trust their local bank then bitcoin, allow them to be. But we all know who gonna gain more profit in the future.