Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Trading no be get rich quick scheme
by
Callido
on 19/03/2025, 15:53:19 UTC
Di rate way many people especially di younger ones de take rush enter crypto trading based on wetin dem de hear de very alarming. Unto say dem de find online jobs or side hustles, dem go get misleading information say crypto trading na di place to de make plenty money everyday. When dem rush enter and lose all dem funds, na dat time dem eyes go clear say no be get rich quick scheme and say trading no be for everybody.
The think be say our people nor dey hear again. Anywhere wey belly face na him Dem dey follow. If them talk say na here e dey happen Dem go follow dey wan don, common to read , we nor dey like read and na wetin follow for why the scams through signal groups and make other means. Na when things don scatter Dem go really start to dey read.
Trading is something you can't do without learning, it has become more popular even when you discuss cryptocurrency everyone feels you trade, it is the most common definition of Bitcoin and Crypto assets, everyone wants to trade and make money. Trading is lost full, be it a good reader or years of trading, it's still based on abilities and analysis that may not be right, some traders don't finish their lessons before they begin trading, careful analysis still doesn't guarantee a perfect analysis of the market and may still end up in total despair.

Too bad some still pay for signal groups, it's the most common way people trade, having no knowledge about trading but wanting to queue in for hundreds and thousands of dollars, with this attitude, making it through trading will be impossible and a waste of resources.