My friend was like this one wey you carry all your energy and almost all part of your income dey invest in BTC make BTC no give you high blood pressure one day oh no say I no warn you oh, I was like see this one me wey trust BTC pass my bank, BTC is a typical example on how human being dey take dey crate value for them self no be rational currency, like fiat money oh everything about BTC now legit one, the volatile history clear, market value clear, store of value clear, so wetting you won tell me again, and him come say since you are investing in what you believe there no problem, and me too told him believe what you know my trust for BTC ney wetting dey motivate me into the future mostly now wey we dey bull run.
E no sha bad to trust BTC like that, based on the coin's history its the only trustworthy source of investment, so if part of your income is on BTC its safe, but make u sha still de alert and active anything go fit still happen as they say " nobody knows tomorrow"
nevertheless, some Nigeria banks are still ok, I personally will certainly trust keeping my funds in my bank but not more than saving it in BTC, but either way both of them are still ok sha depening on wetin u wan use the money do, still remember sa watin you get for your home na him you suppose prioritize first before outside. As you get bank for here find sharp bank save your money except sa na investment you wan do then u fit no fear put for BTC.