Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: School drop out, unwanted pregnancy and divorced - my personal view on these!
by
Gozie51
on 27/03/2025, 14:36:54 UTC

2. Young girls see abortion as the only option to cover up from being seen as a bad person for becoming pregnant at an early age. This has led to so many deaths in the process


Yes ladies dey do abortion because of fear of their parents and wetin people go dey talk, that's stigma but sometimes e con be like say in the future those wey get mind born their own dey benefit am, like say na blessing in disguise. E go people wey born pikin today at early age just like in the condition of wey the man deny the pregnancy and today na the only baby wey dem get even after being married and some no see husband marry again. Some self wey dem take care of the children well dey turn out very successful. Sometimes if we know how the future go be we no go take certain decision and aborting pregnancy na part of it.