Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: be aware of the 419
by
Mpamaegbu
on 29/03/2025, 23:59:18 UTC
I was just having patient to see how where he gonna land on his talk, I sent my account number to them....
OP you sef take risk by giving out ur account numba like dat. What if dem use d account for criminal tendencies and pay in ransom into am to make am look like you be wan of d gang members. We neva can tell bc dem get chat of you sending account numba to dem, nor be sey na random account numba wey dey just wire money into. I know you just wan catch cruise on top dem head but if you ask me I go sey waste dem time but nor give out ur account details again.

This is an old scam scheme, be like this men done run out of strategies to use perpetrate their illegitimate activities on unsuspecting ignorant Nigerians.
E fit be sey dem neva run out of strategies. Maybe dis persin na apprentice wey him oga just dey test run wit dat format so make dem cook am well wit betta insults b4 dem carry enta d main HK as dem dey call am.