Snip
E really make sense as you carry the matter come here, no Dey surprise say something like this never even happen to some people before, and they never hear about am before, but as you carry am come here now, everybody go learn.
Though I know as e be and people wey no dey smart enough fit fall flat about this type of scamming methods and even as that they used and number to call me this night weda I get chance to talk them because say I really need the money to set up business, okay, oya ask me weda na 70k dem dey talk run business. In fact reason am weda that kind thing dey possible for we Nigeria onto say things never pure as we think am and everybody dey find how them wan take hit people of their hand earned money.