Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Invest in bitcoin or save your money in the bank.
by
Tungbulu
on 10/04/2025, 11:58:25 UTC
if you check am out self, you self go see say most members make e no surprise you say most of them no dey save money for their bitcoin wellet because of the long procedure in case of emergency just land, just as you have said but no hard feeling saving in the bank dey much easier pass, and again some people no to like to much street like that so as for me I no really blame anyone wey no put body for this bitcoin investment ohh because if u check am out na matter of choice we they talk about.
If you check, na why I talk say, e depend on the plans you get for that savings and how long you wan save am, this is why e Dey good to get emergency funds, so that you no go need to go run meet your investments or savings anytime wey you get emergency or money wahala. But if you no get long term plans for that money, then the bank na e be the best option to save, so that anytime you just need am, you go just go there go collect am without stress, and you no go Dey bother whether btc dey go up or down.