Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: African Proverbs in Pidgin
by
Mpamaegbu
on 15/04/2025, 03:13:26 UTC
Person been dey suggest say make we pin the thread for the local board based on wetin the thread represent for us but as people dey spam am so e go hard. I never see you comment for the thread be like you never see am.
I bin don see that thread and d back and forth arguments there. All dey correct. As for d spam here, e go soon stop completely as I don dey report dem to mods.