<.....>
For those wey wan sell their coin, wetin me I dey always dey talk about na be say, make longer throat no worry you to choose rate wey high, infact, those high rate dey always be the first five vendors and their price and payout dey always big.
Abeg, make you try avoid this kind vendor, you go for example price per dollar go dey 1600/$ , them go gree to buy from you for 1800/$. Once you choose to trade with them you don enter soup be that o, na trap, very big scam trap. So be wise and avoid high rate.