One time like that I run p2p for one exchange I know understand wetin be fast trade and my eyes been day some how but as I run the transaction na so the person pay the money within 2 minutes and I rush release the coins when I get the alert but na later I come realize say instead of #1400 per usdt na #1200 Dem pay me because of the option of fast trade wey I been choose.
No be only you don make this kind mistake, me too don use that fast trade option on Binance before and no be say my eyes been dey dirty. I was new to P2P trading then and I decided to use the option, not knowing say wen person use am, the price of USDT/naira dey way below the market price. Nah after every every naim I come know wetin sup and since then I no try am again. Merchants wey their ads dey display for there go
dey make serious money
because ofif the
numbertrade involves large amount of
newbies wey dey use the optionUSDT.