Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: P2P Scam And How To Avoid Becoming A Victim.
by
B-BossMan
on 16/05/2025, 04:32:24 UTC
I know say we don discuss this topic many times here but I still need to add something because I never come across anybody wey don talk about am with pigin english and nobody don really talk how we fit take avoid becoming a victim to the p2p scammers.


It doesn't mean OP, even if this can be discussed everyday " hee go better and her serve as a reminder to all,( E just be say your friend dey plan put him hand inside fire, you come dey stop am from going there, ) at times for a person to fall into their hands no mean say the person no know wetin he dey do, but if we dey give full concentration to anything transactions online, things go better, though some scammers no be ordinary Shaa, in that case pay full attention to everything wey we dey do.
Dey fit scam you by not paying attention to what you're doing Thinking that you're right.
dey fit scam you by too much trust on anyone, no be everybody wey you see online u go dey trust ooo.
Your privacy 🔏 lies on you, no dey disclose your secrets things to anybody.
Be at alert.