Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: My thought on what a local board should be!!
by
Amphenomenon
on 29/05/2025, 16:29:11 UTC
As I take think am, e no too make sense say we go dey form like say na oyinbo place we dey, when be say we suppose dey run our things for ground level. As we dey yan our kripto matter, make we try keep am for that our own level — the one wey everybody go feel, enjoy the gist, and still make us unique on the low.
This one doesn't matter to be honest. I think many don't get the advantage we have with this. Like omo, I fit dey speak English make I switch instantly to pidgin like I do so. Nothing spoil, everytin still dey very much okay. You dey get ba?


I still like the fact that non-local board members who has something to say might be able to speak easily and we have seen many cases in recent times when they come to support or commend our growth, and so no issue for here, we don discuss matter tire, e cor be like say na every year we dey discuss m sef.