I just reason say this our board na for we wey sabi yan Pidgin well-well. As I take see am, if person wan drop post wey go follow grammar style, e for better make e carry am go the general board. I believe say the people wey push make we get this board do am because dem believe say we go fit express ourselves the way we dey normally dey talk.
When most translate they are so much in a rush that they fail to make sure every grammar in that translation is broken down to basic understandable pidgin
it's the reason you see people of the likes of LoyceV don't see pidgin as a proper language.My brother am talking about the bold words in your write up, the opinion of loycev no matter for our community, and no body send am if him see am in a good way or not, am a proud African and a Nigerian, his opinion about our pikin no matter as I don talk already because everyone can not see things the same way.
Then going back to the topic of discussion, truly to write and relate with pikin dy more relaxing than using English, even though say to write with English dy more easier, the major problem is that most people pigin no dy readable, you fit bite ur tongue in the process of reading their write up, if not, na him for make sense pass, but anyhow sha, I still fancy the both of them because no be everybody Sabi relate well in using both of them, so in my own opinion, make things stay as e dy now.