If they did a little research before stepping into this trading, they would never have traded and would not have lost their money in trading.
No be sey those pipu wey dey trade no sabi the risk wey dey am or Dem no dey do research, but the matter be say Dem dey only do am to try luck or take unnecessary risk to see if them fit use am collect something. Wetting I see for dere be say Dem no dey get that patient to HODL
. For long term. Them dey see am say to HODL Bitcoin na waste of time, so wetting dey good for Dem na to dey run trade to make quick money until Dem see the matter say e no dey easy expecialy when Dem don lose. The fact be say many people need to learn from the hard way.