Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: We need to dey careful!!!
by
Sexylizzy2813
on 28/06/2025, 23:16:32 UTC
️️✂️
sure the way some persons Dy make and answer calls Dy very annoying and Dy will feel very unconcerned knowing that someone is there with them, so I ask is it that there are feeling highly self esteem to an extent knowing that someone is standing beside them while they are mentioning d figures Dy have in Dy account.

This thing you talk now make me reason am say some people know wetin them dey do and I go say at times na pride to let others know wetin them get and wetin them fit afford. Just like one man wey display him Opay account balance for inside bus, for where people plenty and him no know if everybody wey dey inside the bus na good persons or not, him just dey do him thing, e tire me becos no be only calls some times too much of show off dey land man pikin for trouble, imagine say person follow that man reach where e go be one on one situation wey the bad person hold gun, wetin the man go do? Fine him go say no be show off but any how e be make we secure ourselves oh.

Support PIGIN For Our Local Board...