Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 3 from 2 users
Re: Why do people stil fear the dip/ why there will always be panic
by
IceLincoln
on 03/07/2025, 12:54:18 UTC
⭐ Merited by CryptopreneurBrainboss (2) ,Joy_learns_crypto (1)

If e nor be like dat, everywhere go dey monotonous and boring. Na im make every human being though created in d image of God, still dey different for face, body and character. Na to drive away dat monotony.
Na the truth be that, no matter the number of times we go talk am say dip no b Wetin u go fear for bitcoin instead na good opportunity to buy and accumulate more, people go Dey wey go stil fear am and panic sell. As we Dey all of us no go fit be the same.

Quote
Even those with broad knowledge and understanding of Bitcoin still dey do dis wan. Dem go tell u sey "nobody ever goes broke by taking profit, no matta how small." Na dem defence be dat.
Na d bad practices Dem Dey do wey dem go still teach one or two person wey go carry on like that and na so that one too go spread .

Is only those investors that have Little or no knowledge about bitcoin investment that easily get affected during the dip, and that is because they will be thinking that after the dip that there will no longer be an increase in the value, which is why they will be forced to sell thier holdings in a cheaper rate, this is why is advised to at least have the basic knowledge about bitcoin investment before getting started to avoid going through this stress, Because when you have the basic knowledge about bitcoin investment you won't be bothered whenever there's a correction in the market, but to Stick to your ongoing buying of bitcoin until You get to the stage when you feel that the amount of bitcoin which you have accumulated is enough for you.

It’s not just about having the basic knowledge of bitcoin investment because as humans, emotional and mental factors comes to play. At an early stage not everyone is built same, there will always be that fear factor even when you know it’s how bitcoin works. It takes Patience, time and discipline to build a strong mindset for bitcoin investment.
Just imagine say u be newbie u just enter market for bearish run and e rise to a level u com happy then e com Dey fall even fall pass where u enter am u go fear na, even if say u no say e go rise later. Na so e b that initial fear go always Dey.