This na some of the things I don observe why panic and fear of dip go always Dey !…
The truth of the matter be say people no dey really fear the dip simply because of the dip, but wetin dey make people fear the dip na because of the amount of money wey dem go lose of Bitcoin eventually depreciate in price value. Because imagine say you check your Bitcoin wallet for morning and the value in it was $1000 worth of BTC, and only for you to check after 24hrs and that $1000 don fall to $500, you go know say people no go really too dey happy about it, unlike the reverse of it. And that's why as a crypto investor, it's a always good to plan for the dip so that when it comes, it doesn't take you by surprise by having spare money in stable coins.