Next scheduled rescrape ... never
Version 1
Last scraped
Scraped on 07/07/2025, 15:41:51 UTC
As we all know the Nigerian currency has undergone severe devaluation prompting us to seek refuge in assets that preserve value like Bitcoin.
No be only Naira dey suffer from inflation/fiat devaluation, na global issue, though some countries dey suffer am pass, particularly the third world countries. But no be lie say people dey adopt bitcoin because dem dey find hedge against inflation, and as as dem dey find hedge, dem know say bitcoin price dey volatile, so e fit rise and give them ROI.
our entrepreneurs dey use Bitcoin to pay for imports from palace like China, bypassing FX restrictions.
i don't think this is true, bitcoin adoption dey grow true true oh, but fiat is still the instrument wey dem dey use settle international trade.
Original archived Re: Why Nigeria is a global leader in BTC and crypto trade
Scraped on 07/07/2025, 15:37:14 UTC
As we all know the Nigerian currency has undergone severe devaluation prompting us to seek refuge in assets that preserve value like Bitcoin.
No be only Naira dey suffer from inflation/fiat devaluation, na global issue, though some countries dey suffer am pass, particularly the third world countries. But no be lie say people dey adopt bitcoin because dem dey find hedge against inflation, as as dem dey find hedge, dem know say bitcoin price dey volatile, so e fit rise and give them ROI.