Next scheduled rescrape ... never
Version 2
Last scraped
Edited on 12/07/2025, 04:10:43 UTC
I greet una my people, na the tori about scam I say make I bring come our doorstep. I know say scam matter no be new tori, many of us don hear, see, or even taste am. But I reason say e still go help if we run am again, make old members refresh their mind and make newbies no fall victims. Here are some popular crypto scams wey even trend pass Michael Jackson and how you fit dodge dem.
 
1) Fake Airdrop and Giveaway FAKE AIRDROPS AND GIVEAWAY
You fitIf you see tweet or Telegram or even Facebook messages wey  go talk say Send 0.1 BTC, get 10 BTC back. Na better lie be dat o,  cos Dem go just collect wetin you manage get then block you.
Example wey happen: Around 2020 or so dem been hack Elon Musk, Changpeng Zhao, and other Twitter big names in order to promote Bitcoin scam. Read more here:
https://www.google.com/amp/s/www.bbc.com/news/technology-46097853.amp

📌 How to stay safe: No legit person go ask you for money before giveaway. I mean if they are asking you for money why then is it called a giveaway. Jst ignore anything wey sound too good.

2) Fake Admin SupportFAKE ADMIN SUPPORT
Maybe you dey confused and syouyu need clarify something, you con go ask question for one Telegram group, fake admin go just DM you ASAP saying, “Send your wallet phrase make we help.” Once you send am, R.I.P to your coins.

📌 Here is a Tip: No legit project go  fit ask you 4 your seed phrase. Never share am with anybody, not even your family member.

3) Fake Wallet or Exchange ApplicationFAKE WALLET OR EXCHANGE APPLICATION
You fit dey partB very careful of the bounty program you participate in, coz one fake bounty program weyfit go ask una make unapeople download their wallet app for Play Store wey no be the real one. Once you import your wallet or make any kind of transaction, Otilor.

📌Here is what to do: Ensure you download apps from only official websites or verified links.

4) Quick Return On InvestmentsQUICK RETURN ON INVESTMENT PLATFORMS(ROI) Platforms
Maybe one website fit just tell youtalk  say, make you invest $100, get $200 in 7 days. Dem  fit just pay small people to confuse the rest and then BOOM they go liquidate the project, then run away with people's money. Popular platforms like that wey been do da kind thing that year includes- Bitconnect(2016-2018),MMM Global(2015), etc

📌Helpful Tip: If  the return dey too good to be true,  na scam with better paint and wallpaper, so just avoid.

Final wordsFINAL WORDS:  So my people we gats shine our eyes for this space, if not this scammer fit use person eyes see something.  Let's stay safe out there.
Version 1
Scraped on 12/07/2025, 03:45:57 UTC
I greet una my people, na the tori about scam I say make I bring come our doorstep. I know say scam matter no be new tori, many of us don hear, see, or even taste am. But I reason say e still go help if we run am again, make old members refresh their mind and make newbies no fall victims. Here are some popular crypto scams wey even trend pass Michael Jackson and how you fit dodge dem.
1) Fake Airdrop and Gveaway Giveaway
You fit see tweet or Telegram or even Facebook messages wey  go talk say Send 0.1 BTC, get 10 BTC back. Na better lie be dat o,  cos Dem go just collect wetin you manage get then block you.

Example wey happen: Around 2020 or so dem been hack Elon Musk, Changpeng Zhao, and other Twitter big names in order to promote Bitcoin scam. Read more here:
https://www.google.com/amp/s/www.bbc.com/news/technology-46097853.amp

📌 How to stay safe: No legit person go ask you for money before giveaway. I mean if they are asking you for money why then is it called a giveaway. Jst ignore anything wey sound too good.

2) Fake Admin Support
Maybe you dey confused and syou need clarify something, you con go ask question for one Telegram group, fake admin go just DM you ASAP saying, “Send your wallet phrase make we help.” Once you send am, R.I.P to your coins.

📌 Here is a Tip: No legit project go  fit ask you 4 your seed phrase. Never share am with anybody, not even your family member.

3) Fake Wallet or Exchange Application
You fit dey part of one fake bounty program wey go ask una make una download wallet app for Play Store wey no be the real one. Once you import your wallet or make any kind of transaction, Otilor.

📌Here is what to do: Ensure you download apps from only official websites or verified links.

4) Quick Return On Investments(ROI) Platforms
Maybe one website fit just tell you say, make you invest $100, get $200 in 7 days. Dem  fit just pay small people to confuse the rest and then BOOM they go liquidate the project, then run away with people's money. Popular platforms like that wey been do da kind thing that year includes- Bitconnect(2016-2018)(2016-2018),MMM Global(2015)(2015), etc

📌Helpful Tip: If  the return dey too good to be true,  na scam with better paint and wallpaper, so just avoid.

Final words:  So my people we gats shine our eyes for this space, if not this scammer fit use person eyes see something.  Let's stay safe out there.
Original archived Crypto Scams Revisited
Scraped on 12/07/2025, 03:41:13 UTC
I greet una my people, na the tori about scam I say make I bring come our doorstep. I know say scam matter no be new tori, many of us don hear, see, or even taste am. But I reason say e still go help if we run am again, make old members refresh their mind and make newbies no fall victims. Here are some popular crypto scams wey even trend pass Michael Jackson and how you fit dodge dem.
1) Fake Airdrop and Gveaway
You fit see tweet or Telegram or even Facebook messages wey  go talk say Send 0.1 BTC, get 10 BTC back. Na better lie be dat o,  cos Dem go just collect wetin you manage get then block you.

Example wey happen: Around 2020 or so dem been hack Elon Musk, Changpeng Zhao, and other Twitter big names in order to promote Bitcoin scam. Read more here:
https://www.google.com/amp/s/www.bbc.com/news/technology-46097853.amp

📌 How to stay safe: No legit person go ask you for money before giveaway. I mean if they are asking you for money why then is it called a giveaway. Jst ignore anything wey sound too good.

2) Fake Admin Support
Maybe you dey confused and syou need clarify something, you con go ask question for one Telegram group, fake admin go just DM you ASAP saying, “Send your wallet phrase make we help.” Once you send am, R.I.P to your coins.

📌 Here is a Tip: No legit project go  fit ask you 4 your seed phrase. Never share am with anybody, not even your family member.

3) Fake Wallet or Exchange Application
You fit dey part of one fake bounty program wey go ask una make una download wallet app for Play Store wey no be the real one. Once you import your wallet or make any kind of transaction, Otilor.

📌Here is what to do: Ensure you download apps from only official websites or verified links.

4) Quick Return On Investments(ROI) Platforms
Maybe one website fit just tell you say, make you invest $100, get $200 in 7 days. Dem  fit just pay small people to confuse the rest and then BOOM they go liquidate the project, then run away with people's money. Popular platforms like that wey been do da kind thing that year includes- Bitconnect(2016-2018),MMM Global(2015), etc