As Nija people way we be, which people way una feel say go do well with these crypto forums way de pay in BTC, USD or other forms of payments? An office worker, way de go work early as 6:00am and return by 6:00pm in the evening, government worker way no get time of closing/resuming duties or business owners way de self employed with probably no workers attached and business owners with few workers.
Any of the above
persons fit do well on the forum, it all depends on how much free time wey dem get and how determined dem dey to learn and participate on the forum. I know say some job and business no dey demanding like that while others dey very stressful.
If youSo if dem no get time to make use of the forum because of the nature of
yourtheir work or business. After working hours, when
youdem don reach house,
youdem go fit still run am.