I understand where you dey come from OP but I want make you understand say even if Burna Boy or any celebrity for this world go as far as calling Bitcoin a scam, e no go for affect its adoption. Everybody dey entitled to their own opinion but e no mean say their opinion Na e supposed to be final. Yes, Burna Na big name and I'm a great admirer of his Art but the only thing e dey gimme Na entertainment, e no get as e wan be wey e go fit influence me or tell me wetin to do, and I believe say e get plenty people wey go share in this my opinion.
That statement only show say him no really understand crypto currency, cos if he does, e go know say no be all crypto Na e be scam and e no go generalise am, the fact say him Na big name no mean say e no fit dey ignorant for some kyn things.
yh I just like your response, it all about knowledge it's certain that the believe of Burna boy is that crypto or even Bitcoin is a scam. yh I support what he did by letting people know that the
memcoinmemecoin is a scam . but that won't make any one change their mind in investing in Bitcoin .
he is indeed a very famous celebrity but there is nothing that says he can influence the mind's of every one ,the only people who will believe that all crypto currency are scam are those who have no knowledge of it .