Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Useful information for Nigerian newbies
by
Charles-Tim
on 16/07/2025, 08:22:12 UTC
I get wetin you talk but una wey be sources get big things to do because if you look well, you go know say this our local board dey fall apart and we also need to be ourselves if you get wetin I mean.
You are getting this wrong. According to the stat, this local board is not falling apart. Or you can prove it with stat.


About your smerit na una know how to get and make good use of am, make una still put head together dey work because if una start to do things the way our politicians dey do, things go go side ways.
Politicians like? I do not understand. I give merit to posts that qualify for it.