Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 3 from 1 user
Re: How helpful Bitcoin has been to Nigerians.
by
Josefjix
on 18/07/2025, 17:59:56 UTC
⭐ Merited by SmartGold01 (3)
2. access global financial opportunities:
Bitcoin helps Nigerians to do online business, or freelance globally without needing foreign bank accounts or dollar approval.
A lot of people in Nigeria are now working online and in different countries while still based in Nigeria and payment of salary is then made easy, most of us here receive payment from our different campaign through Bitcoin.
I dey refer to real Web3 jobs for those wey don hone dem skills for d space. Dat's why I dey encourage anybodi wey dey here to equip demselves with skills. Nor just depend on campaigns. Campaigns nor be skill. E fit dry up any day but skills will remain even outside dis forum.
Nice one Mpa, I no know how many of us here wey don get better skills wey dey earn from web3 companies, because getting skill will go a long way, this message na for people wey dey here in the forum in case tomorrow, theymos decide to stop signature campaign, how e go be. Make e no be say our eyes go shine and we go dey say, had I know.

If you look well well, plenty skills dey for this web3 industry to learn and sabi, marketing skills, content creation skills, and other non technical skills. Developer, Python, HTML, CSS, etc, are technical skills too to sabi. I believe all these go help a lot outside the forum too as well.