Next scheduled rescrape ... never
Version 1
Last scraped
Scraped on 19/07/2025, 11:41:03 UTC
~
Quote
..I go make complain seff dem tell me say in the next 7 working days I go see my money, till today I never see  anything, that thing naim just make me abandon that bank.
Make we nor dey easily give up on stuff like dat. Na all these things dey make criminals for Naija dey get boldness bc dem believe sey most people nor go pursue their fuckup. If to sey dis ur case still dey fresh or you wan pursue d matta like dis, just go the bank social media handle; especially Twitter and drag dem there by also tagging CBN to it. Many people don resolve their issues with banks like that, sharp sharp. Once CBN dey tagged, banks dey quickly respond. Most of the things wey we nor know how to go about, e get people wey don do dem keep. All we need do na to search online for dem. Just a simple search. There are so much wey we fit take care of online without leaving awa house just by using awa phones.
Original archived Re: Reason I prefer saving my money in exchange to Bank
Scraped on 19/07/2025, 11:36:29 UTC