Next scheduled rescrape ... in 4 hours
19/07/2025, 16:47:17 UTC CHANGED TITLE Atiku resigned from PDP
Original archived Atiku resignation from PDP
Scraped on 19/07/2025, 16:42:43 UTC
Former Vice President Atiku Abubakar don resign from de Peoples Democratic Party (PDP), afta e be member of di political party since1998.

Source: https://www.bbc.com/pidgin/articles/c628127636eo
Quote
"I write to formally resign my membership from di Peoples Democratic Party (PDP) wit immediate effect," e tok.


Na wey former vice president Atiku Abubakar don resign comot from PDP,wetin go com become of the party especially na wey de Next general Election dey close by.