3) For Naija People, Bitcoin Fit Be Better Escape Plan
Not only Nigeria though, fiat system in general is collapsing slowly even the mighty dollar but in the scope "Naira" anyways yes!,
Bitcoin could be beneficial for people to preserve their wealth along run but the problem is most Nigerians still believe the space is scam due to past experience and exposure ( for some people) this could be a setback for Bitcoin in Nigeria though.You no go blame any body wey still dey feel say bitcoin na scam because if some people open their mouth tell you several scams wey dem don pass through you go pity dem so for dem to still have the morale to invest in anything again no matter how genuine it appear, dem go still dey feel that stigma of fear in them. Another thing na poverty sha, the masses are poor so e dey difficult to convince dem to invest in bitcoin and besides, bitcoin no be wetin you go invest in come begin see the profits immediately and you know say our people dey like sharp sharp something wey no go waste too much time and e come be say na for long term na bitcoin dey profitable so e no really easy like that for dem.