<...>
All these information suppose don reach many Nigerian but before e go round to everyone, no be this generation, e go tey. Some people never know wetin be crypto, and some wey don hear see am as scam and so them no wan partake in it, all these preaching only goes for the civilized Nigerian that has seen crypto as new innovations.
These are the people that understands the struggle wey Bitcoin carry come, to remove people out of the pit of hell wey Bank put investors inside. Imagine saving 34k for 2 years and only 1k enter ontop, something wey happened to me in 2017 as I go collect my savings from GTB bank after 2 years, I was even happy sef, not knowing I was a laughing stuck by the bank.
How many years I don't keep my money in the bank, it's always in crypto, whenever I need Fiat, I p2p and use it.
Na'im make we go take am upon our self as responsibility to help educate this people way never know the benefits way them the miss from this digital innovation way them call bitcoin. All of those way di see am as scam na because person way dey closer to them way them trust never talk to them about am. You know say it dey easy to convince person from the position of trust.
My wallet na be my bank now too. Na when I need money to use arrange things na I di sell am to fiat use am solve my problem and small small profit di usually add up as bitcoin the rise than if say it been dey for bank.