Post
Topic
Board Politics and society (Naija)
Re: No one at the atm stand is your friend
by
Yablee0
on 22/07/2025, 09:31:39 UTC

Again, and more importantly, old folks sabi act like dem nor get money. Dem nor go wan carry dem pikin go dat kain thing so no one go sabi how much wey dey dem kolo.
I swear, you real study them old people worry no be small, your aged parents will   rather prefer a stranger than e own pikin way dm born.