<...>
All these information suppose don reach many Nigerian but before e go round to everyone, no be this generation, e go tey. Some people never know wetin be crypto, and some wey don hear see am as scam and so them no wan partake in it.
Na'im make we go take am upon our self as responsibility to help educate this people way never know the benefits way them the miss from this digital innovation way them call bitcoin. All of those way di see am as scam na because person way dey closer to them way them trust never talk to them about am. You know say it dey easy to convince person from the position of trust.
Anybody that needs to be convinced must be ready to be convinced, I no wan waste my time and energy to person wey no wan hear me, and I no go take am as my responsibility except say I demand money from you for educational fee, only that can let me take responsibility.
Na only in Nigeria wey be say, teacher go regret teaching people for free, them no go value am, them go just treat you like bullshit. Anybody wey wan learn go pay, and any wey dey close to me that trust me as you talk must be loyal and ready to be convinced, period.