~
And wetin you talk na true but the way nobody dey take these days as celebration days like when them go dey cook e shoke me how e stop fast fast...
D reason wey make am be like dat nor dey far fetched na –
1. People nor dey happy wit govment.
2. Economy hard.