Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: You have the power to shape your child's understanding of Bitcoin investment
by
Agbamoni
on 24/07/2025, 14:02:06 UTC
Make I no lie I no really been know about all this platforms dem wey OP don mention wey fit help children understand cryptocurrency and bitcoin, d way I dey c am sef e be like say some adults too dem go need go dis site dem go learn kne or two so dat b4 u go tell your pikin to use d site, you go need know wetin dem.dey go dey exposed to of e dey in line with wetin you want make dia mind start to dey know for age wey.be say dem don reach already.

One way pikin take they learn something fast na through learning to person wey they take as their role model. As a father or as a mother, na you be the people wey dey watch everyday and dey learn from. After you na cartoon, and wetin dey learn from school. So the fastest way to teach your pikin bitcoin na to learn am yourself then on free time you sing am to them as poem for the nurserys while the teens you fit give them some kind small talk about bitcoin and dem go learn. If e they possible they fit get this kid show for bitcoin, download the video give am to your pikin that one go help.